BOOMPLAY AND AUDIOMACK PROMO, CHAT US UP NOW!
1 MILLION YOUTUBE VIEWS FOR HALF THE PRICE – STRATEGIC MARKETING: iNFO – Whatsapp
So my mum finally joined Facebook LAST LAST and this
evening she started complaining to me.
She said, “chai this Facebook registration dey chop money o.”
“Mummy I no understand how?” I asked.
She sighed and said: “Since wey I tell
your brother to register me on Facebook, na so-so money I dey spend.”
I was confused, I didn’t understand what my mum was talking about. But after a
while I got a clue and then asked: “Oh ok,
Mummy na MB dey chop your money?”
She raised eye brows and said: “Ah, which one be MB nah? I
hope say I no go pay for that one o, because I don pay 8k for
chatting permit, 10k for friend request fee, 3k for posting fee, 6k for profile picture
permit and this evening again, your brother don talk say Facebook say make
I bring 5k for international Facebook passport., I don tire! Na so una dey spend
money for this thing?”
Me i come say she go need Facebook Verification Number (FVN) and that
one is 20k only!!! .
Did I do anything wrong???
Happy Sunday o
Youtube Monetization: 1k SUBSCRIBERS, 4k Watch Hours – CLICK HERE!!!
CLICK HERE TO BUY NIGERIAN IG/TIKTOK FOLLOWERS